0 Meanings
Add Yours
Follow
Share
Q&A
Video

Militant Lyrics

INTRO
Qhe Qhe Qheli!

A Mili Militant

VERSE
She’s on a road
On the road to hell
But she no want saving
No her fate is sealed
She no need love
Na wetin she talk
Her way no pure
No her hand Dey dirty

She tell me say she do many things
Many things wey I no fit talk
Her eyes are cold
She see plenty shege
Na Only Jah fit to save am cause

HOOK
She turn into a militant oo
The Bad Gyal just Dey fire down oo
She Carry power wey fit kill a man oo
E sure me say she geti plan o

Cause she turn to a

CHORUS
Mili militant o
Mili militant
Song Info
Submitted by
qheli On May 30, 2025
More QHELI
0 Meanings

Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.

Add your thoughts...
Questions and Answers

Ask specific questions and get answers to unlock more indepth meanings & facts.

Ask a question...
Video