0 Meanings
Add Yours
Follow
Share
Q&A
Video

Watch Nobody Lyrics

At the end
Weytin wey you never gonna do
Because life, life is how you gonna make it
You for work
Make you no dey watch nobody
Eeeii Eei
Make you no dey watch nobody
I believe
Seh mi aguh make am oneday
E be time
Oh mi aguh make am oneday
Ghetto Youth
Make you no dey watch nobody
Eeeii Eei
Make you no dey watch nobody


I dey try
Make you no dey watch me I nor mind
Everyday
You know seh e be me I dey grind

But they know
But they know seh me I no lie
E be true
Dem nor know seh now I dey rise
E be time
Me I know seh life e be time
E be time oo
Me I know seh life e be time
That why i dey grind
Cos I know seh oneday I go shine
I dey grind
Cos I know seh oneday I go shine


At the end
Weytin wey you never gonna do
Because life, life is how you gonna make it
You for work
Make you no dey watch nobody
Eeeii Eei
Make you no dey watch nobody
I believe
Seh mi aguh make am oneday
E be time
Oh mi aguh make am oneday
Ghetto Youth
Make you no dey watch nobody
Eeeii Eei
Make you no dey watch nobody



Yuh haffi dream
Yuh haffi dream of living bigger life
E be vim
Tell dem mi nah inna dema hype
I dey do
I dey do my thing I nor dey care bout you

Me I dey move
You know seh higher wi a go, wi dey move
You know seh e be Money wi a search
Who be you
Dem seh wi nor fit do am alone
But wi dey do
Wi dey do


At the end
Weytin wey you never gonna do
Because life, life is how you gonna make it
You for work
Make you no dey watch nobody
Eeeii Eei
Make you no dey watch nobody
I believe
Seh mi aguh make am oneday
E be time
Oh mi aguh make am oneday
Ghetto Youth
Make you no dey watch nobody
Eeeii Eei
Make you no dey watch nobody
Song Info
Submitted by
candhy On Jan 25, 2025
More Lawd Inna Works
0 Meanings

Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.

Add your thoughts...
Questions and Answers

Ask specific questions and get answers to unlock more indepth meanings & facts.

Ask a question...
Video