0 Meanings
Add Yours
Follow
Share
Q&A

Audra (Vol II) Lyrics

(Intro)
(Mr singz on the beat oo)
Oh yeah oh nana
Oh oh nana (Pee&H Records)
Monster

(Pre chorus)
Say e get one shawty wey dey tease me
Say if i go dem go miss me e
If i go broke dem go piss me e
Dem go dem go shit me ee
Many things ciger reason e
But i know e no easy e
But Elijah i dey pray Elijah
I dey pray Elijah

(Chorus)
Say Ọluwa sáy kọ́wà gbọ́ adùrà
Kọ́wà gbọ́ adùrà kpẹ́ kọ́wà gbọ́ adùrà"
I dey say Elijah (Elijah)
I dey say Oluwa (Oluwa)
kpẹ́ Kọ́wà gbọ́ adùrà (kọ́wà gbọ́ adùrà)
kpẹ́ Kọ́wà gbọ́ adùrà (kọ́wà gbọ́ adùrà)

(Verse1 Oluwa David)
Ayi so many fasting and praying
Right now so many clients im billing
Show love bro no faking
Men dey hundred gallant no shaking
Bad man i still dey receive all my blessings
Be like Jorginho wanna shine this season
This life i know say e no easy
Bad man no steal i no dey reason
(Idan) Man i stand proper
Dem no fit see me fall never
Certified omor i be loner
Bad belle gan fit to be ur brother
Some people wishing ko tan
Ina oluwa wa ni o tan (e dey shine)
Omo'lope mi o le jabo
Yee mi o le jabo o

(Chorus)
Say Oluwa say kowa gbo adura
Kowa gbo adura kpe kowa gbo adura
I dey say Elijah (Elijah)
I dey say Oluwa (Oluwa)
Kpe kowa gbo Adura (Kowa gbo Adura)
Kpe Kowa gbo Adura (Oluwa)


(Verse 2 Myz Music)
And i go down on my knees ( on my knees)
And i find all my peace (all my peace)
I be like RIP (RIP ) to my bad feelings yeah

(Oluwa David)
Wake up shay o di gba ti o be je igbati
E go better e go better shay yen lo fe te'ba ti
O like ko ma popping ni le'very party
Pappy Drizzy wan scatter every party

(Chorus)
Say Ọluwa sáy kọ́wà gbọ́ adùrà
Kọ́wà gbọ́ adùrà kpẹ́ kọ́wà gbọ́ adùrà"
I dey say Elijah (Elijah)
I dey say Oluwa (Oluwa)
kpẹ́ Kọ́wà gbọ́ adùrà (kọ́wà gbọ́ adùrà)
kpẹ́ Kọ́wà gbọ́ adùrà (kọ́wà gbọ́ adùrà)

(Outro)
Oluwa wa o
Oh oh nana
Call me Myz oh yeah
Yeah Oluwa David nah
Won le wan ba ti
Agbara mi ko e file fun Sati
Pee&H Records yeah
Say what
Song Info
Submitted by
mgts2024 On Dec 05, 2024
More Oluwa David
0 Meanings

Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.

Add your thoughts...
Questions and Answers

Ask specific questions and get answers to unlock more indepth meanings & facts.

Ask a question...