1 Meaning
Add Yours
Follow
Share
Q&A
Monkeys in Borneo Lyrics
Why you japa, why we scatter
E really pain me when you left me
Shey you remember, when I fit do
Everything for my power to please you
You be my rock and you be my calm
Shey you fit tell me why you come run
I know you don dey miss me deep down
But anything we had is long gone
Burn am with fayaya
Scatata... everything wey we get
No be your matata
I go carry for my head oh
Now wey the boy don fresh e sweet like mango
Man ah chop life in case you don't know
I dey Cali my star e dey glow
Steady balling the money don show
Now you're swinging with the monkeys in Borneo (Borneo)
Fairuzaimi why you leave me when I no get money oo (money oo)
You miss road, you too dey vex
Your strong head make you miss out on the best
I no get any other chapters for you oh (for you oh)
Make I dey my dey girl dey your dey
Emi o de le shalaye ooo
Waqqas omo aiye
Malo farawe ooo
Dem bin think say Waqqas go dull
But I rise omo I no fall
We're toasting to the grind
We raise our glasses high
Everything is on point now
E go shock you say the matter don cast
Burn am with fayaya
Scatata... everything wey we get
No be your matata
I go carry for my head oh
Now wey the boy don fresh e sweet like mango
Man ah chop life in case you don't know
I dey Cali my star e dey glow
Steady balling the money don show
Now you're swinging with the monkeys in Borneo (Borneo)
Fairuzaimi why you leave me when I no get money oo (money oo)
You miss road, you too dey vex
Your strong head make you miss out on the best
I no get any other chapters for you oh (for you oh)
Make I dey my dey girl dey your dey
Emi o de le shalaye ooo
Waqqas omo aiye
Malo farawe ooo
E really pain me when you left me
Shey you remember, when I fit do
Everything for my power to please you
You be my rock and you be my calm
Shey you fit tell me why you come run
I know you don dey miss me deep down
But anything we had is long gone
Scatata... everything wey we get
No be your matata
I go carry for my head oh
Now wey the boy don fresh e sweet like mango
Man ah chop life in case you don't know
I dey Cali my star e dey glow
Steady balling the money don show
Fairuzaimi why you leave me when I no get money oo (money oo)
You miss road, you too dey vex
Your strong head make you miss out on the best
I no get any other chapters for you oh (for you oh)
Emi o de le shalaye ooo
Waqqas omo aiye
Malo farawe ooo
But I rise omo I no fall
We're toasting to the grind
We raise our glasses high
Everything is on point now
E go shock you say the matter don cast
Scatata... everything wey we get
No be your matata
I go carry for my head oh
Now wey the boy don fresh e sweet like mango
Man ah chop life in case you don't know
I dey Cali my star e dey glow
Steady balling the money don show
Fairuzaimi why you leave me when I no get money oo (money oo)
You miss road, you too dey vex
Your strong head make you miss out on the best
I no get any other chapters for you oh (for you oh)
Emi o de le shalaye ooo
Waqqas omo aiye
Malo farawe ooo
Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.
"Why you japa, why we scatter":
Expresses the singer's pain and confusion over his partner's abrupt departure ("japa" means "to flee" in Yoruba).
He questions why their relationship fell apart ("scatter") and reminisces about a time when he would do anything to please her.
"Shey you remember, when I fit do everything for my power to please you":
Reflects on the past when the singer was deeply devoted to his partner, highlighting the contrast with her current absence. The singer questions why she left ("run") despite the deep connection they once shared.
"Burn am with fayaya, Scatata… everything wey we get":
The singer decides to move on and let go of the past, using fire ("fayaya") as a metaphor for burning away the memories and belongings associated with the relationship.
He acknowledges that the relationship is over ("no be your matata") and takes responsibility for his own happiness ("I go carry for my head oh").
"Now wey the boy don fresh e sweet like mango, Man ah chop life in case you don't know":
The singer embraces his newfound success and enjoyment of life ("chop life") in California.
He emphasizes his transformation and glow-up, contrasting his current state with his past struggles.
"Now you're swinging with the monkeys in Borneo (Borneo), Fairuzaimi why you leave me when I no get money oo (money oo)":
The singer sarcastically addresses his ex-partner, Fairuz, suggesting that she settled for less ("swinging with the monkeys in Borneo") after leaving him when he was financially struggling.
He implies that she made a mistake and is now regretting her decision.
"You miss road, you too dey vex, Your strong head make you miss out on the best":
The singer criticizes Fairuz for her stubbornness and pride ("strong head"), suggesting that these traits caused her to miss out on a fulfilling relationship.
He firmly states that he has moved on and closed that chapter of his life ("I no get any other chapters for you oh").
"Make I dey my dey girl dey your dey, Emi o de le shalaye ooo":
The singer asserts his independence and encourages Fairuz to do the same.
He refuses to explain his actions or feelings any further ("Emi o de le shalaye ooo").
"Dem bin think say Waqqas go dull, But I rise omo I no fall":
The singer addresses those who doubted him during his difficult times, emphasizing his resilience and determination to succeed.
He celebrates his triumph over adversity and raises a toast to his hard work and dedication.
"Everything is on point now, E go shock you say the matter don cast":
The singer confidently declares that his life is now perfect and expresses his belief that Fairuz will be shocked by his transformation and success.
He reiterates his decision to burn the past and embrace his new life.
Overall meaning:
The song is a cathartic expression of heartbreak, resilience, and personal growth. It reflects the singer's journey from pain and betrayal to self-discovery and success. Through vivid imagery and emotional lyrics, the song explores themes of love, loss, regret, and ultimately, triumph over adversity. It serves as a reminder that even in the face of devastating setbacks, one can rise above and create a fulfilling life.