0 Meanings
Add Yours
Follow
Share
Q&A
Don't Blame Me Lyrics
INTRO:
LollyBwoy oh (chucker)
Girl your body bad
Girl I love you die
I wouldn't mind to be the game
If you’ll hold the pad
Oh uhhh
VERSE 1:
Girl your body bad (eh)
Girl I love you die
I wouldn't mind to be the game
If you’ll hold the pad
Girl ah,No be lie
Yeah I no disguise
You be the only one girl
Wey go dey my mind
Girl I am sorry that I hurt you
And I love you and I want you
But I wouldn't try deny
Cuz you caught me while in action
Yeah I really know I messed up
Nah only love matter
I am sorry I am sorry
So I definitely make up oh
CHORUS:
Don’t blame me ,Girl
don’t bIame meee
Cuz I blame myself already
And I dunno how to face you girl
How to face you Girl
Don’t blame me ,Girl
don’t bIame me
Cuz I blame myself already
And I dunno how to face you girl
How to face you Girl
BRIDGE:
Eh girl I’m loosing control oh oh
Never letting you go oh oh oh oh
Oh my girl just keep on telling me
I’m loving you
VERSE 2:
Dance for me
Dance for me
Maybe you use jazz on me
Abena baby, Abeg gimme one chance honey
E no go happen again
Girl I swear on me
Jo mafè elomii
Trust me!!!!
If I lie make I bend
Pour me water for my head
Do me daba daba here
Till you’re satisfied
Slap me make my head correct
Tell me make I no forget
And again I have fall in love with you
Girl I love you kpa
Girl I no dey cap
You be that only one girl
Wey go dey my heart
Wey go dey my heart
(Wey go dey my heart)
Girl I am sorry that I hurt you
And I love you and I want you
I wouldn't try deny
Cuz you caught me while in action
Yeah I really know I messed up
Nah only love matter
I am sorry I am sorry
I will definitely make up oh
OUTRO:
Don’t blame me eeee
Woooo
Don’t blame me eeee
Wooo
I love my baby oh uhh dah
Girl your body bad
Girl I love you die
I wouldn't mind to be the game
If you’ll hold the pad
Oh uhhh
Girl I love you die
I wouldn't mind to be the game
If you’ll hold the pad
Yeah I no disguise
You be the only one girl
Wey go dey my mind
And I love you and I want you
But I wouldn't try deny
Cuz you caught me while in action
Nah only love matter
I am sorry I am sorry
So I definitely make up oh
don’t bIame meee
Cuz I blame myself already
And I dunno how to face you girl
How to face you Girl
don’t bIame me
Cuz I blame myself already
And I dunno how to face you girl
How to face you Girl
Never letting you go oh oh oh oh
Oh my girl just keep on telling me
I’m loving you
Dance for me
Maybe you use jazz on me
Abena baby, Abeg gimme one chance honey
E no go happen again
Girl I swear on me
Jo mafè elomii
Trust me!!!!
Pour me water for my head
Do me daba daba here
Till you’re satisfied
Tell me make I no forget
And again I have fall in love with you
Girl I no dey cap
You be that only one girl
Wey go dey my heart
Wey go dey my heart
(Wey go dey my heart)
And I love you and I want you
I wouldn't try deny
Cuz you caught me while in action
Nah only love matter
I am sorry I am sorry
I will definitely make up oh
Woooo
Don’t blame me eeee
Wooo
I love my baby oh uhh dah
Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.