0 Meanings
Add Yours
Follow
Share
Q&A
Temptations Lyrics
(BGRZ, this is a banger)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin a boy for do
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me close
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, and you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passion and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potential
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on insta
I cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.