0 Meanings
Add Yours
Follow
Share
Q&A

Ginja (feat. Doubledu Mix) Lyrics

O lolo give me o lolo
E winey o lolo
Fine boy no dey rush
She like the way I freestyle nu
She see me turn superstar
Wanna take her to the bar
She fit dance koroba
Rosi Prince o come make I lay
E winey o lolo
Enter center make dem go mental
I wanna take you continental
Enter corner me I don dey ginja
I know you want me
Oh baby show me
I know you love me
No tell me later
She tell me hold me
Show me
I know you love me
No tell me later
Doubledu
Pull over show me something
Something wey go burst my mind only
I know you want me baby come over
She tell me later tell me game over
Omo pull over
Say i no go do
She tell me say she want me now
All of those time
I've been calling waiting for you o
Rosi
She belle full
Cause I give her two
She come for round two
But me schedule
What you gonna do
What you gonna do
Enter center make dem go mental
I wanna take you continental
Enter corner me I don dey ginja
I know you want me
Oh baby show me
I know you love me
No tell me later
She tell me hold me
Show me
I know you love me
No tell me later
Your body I know sho ma wa
Everyday and day
And me wan take you farway
Ye mama
Ye mama
Ye mama
Ye mama
Ye mama
Ye mama
Ye mama
Ye mama
O girli wa me oo
Enter center make dem go mental
I wanna take you continental
Enter corner me I don dey ginja
I know you want me
Oh baby show me
I know you love me
No tell me later
She tell me hold me
Show me
I know you love me
No tell me later
Mula
Song Info
Submitted by
royaltynaija On Nov 30, 2022
0 Meanings

Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.

Add your thoughts...
Questions and Answers

Ask specific questions and get answers to unlock more indepth meanings & facts.

Ask a question...