0 Meanings
Add Yours
Follow
Share
Q&A

Tie Me Down Lyrics

See I've been feeling like my love was not enough
cnd that's the reason I been knocking on your door
So would you give me a chance to just right my wrong
Cause I been dreaming of a world where we belong
She telling me she get another person
I tell her sey me I go fight pesen oh ey
Me I fit to fight like a Tyson
Me I no dey fear any person oh ey

Follow me go and I go treat you better
Tell all the men sey you go see them later
If dem try to fall in dem go fall for gutter
Emi sha ti mo pe mo ma shey e proper

So baby..
Hold me down, hold me my bebe (hold me down)
Cool me down, cool me my bebe (cool me down)
Love me now, love me my bebe (love me now)
Hold me down, hold me my bebe (hold me down)
Cool me down, cool me my bebe (cool me down)
Love me now, love me my bebe (love me now)

Oh mon be
Qu'est-ce que tu m'as fait
Cause my akanuche can't reason
When bureau don change
My hard currencies
Hit my line odor
Girl why no be my waist
You riding
Get the fvck off that motor
Girl why no be my cave you hiding
come Chop my lasagna sho gbor
Mon cheri
Omi je eh
Can make my head
No go de concentrate
Mekori mekori o
My baby jor gba gbe

Follow me go and I go treat you better
Tell all the mandem you go see them later
Dem try to fall in, dem go fall for gutter
Emi sha ti mo pe mo ma treat you better

So baby..
Hold me down, hold me my bebe (hold me down)
Cool me down, cool me my bebe (cool me down)
Love me now, love me my bebe (love me now)
Hold me down, hold me my bebe (hold me down)
Cool me down, cool me my bebe (cool me down)
Love me now, love me my bebe (love me now)

YE!!!!!
0 Meanings

Add your song meanings, interpretations, facts, memories & more to the community.

Add your thoughts...